Wetin we call dis foto, Annette Echikunwoke bin suppose represent Nigeria for 2020 Tokyo Olympics but later win silver medal for United States for di 2024 Olympic Games for di Women Hammer Throw. Ova ...
Finance Minister Dr Cassiel Ato Forson confam say govment cancel di covid 19 levy from di kontri tax bracket. Bifor now, di kontri dey charge 1% levy on top all goods and services and on top di value ...
Eleven pipo wey dem detain for Ghana after dem deport dem from US don sue di West African nation govment, dia lawyer don tell BBC. Oliver-Barker Vormawor say di deportees bin no violate any Ghanaian ...
Ghana authorities confam say dem go issue popular American streamer IshowSpeed wit Ghanaian passport. Dis announcement by di ...